album cover
Retire
13
Afro-Beat
Retire was released on November 20, 2025 by Koncrete Republic as a part of the album Ready Uh Not - EP
album cover
Release DateNovember 20, 2025
LabelKoncrete Republic
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Liseh
Liseh
Performer
Onu Olisaemeka
Onu Olisaemeka
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Onu Olisaemeka
Onu Olisaemeka
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Loftybeats
Loftybeats
Producer
Godslight Amadi (Firemusicww)
Godslight Amadi (Firemusicww)
Recording Engineer

Lyrics

Dem dey pray make I retire
Na the money wey I desire
See as dem de move dem de buga now
Knack 2 by 2 if em de form bigger man
Hmm
I ain't come to waste no time
When money no de for me hand
Now fine fine girls for me lap
Want to de come for me yard
See I ain't come to waste no time
When money no de for me hand
Now fine fine girls for me lap
Want to de come for me yard
Make we de move
Say make you faaji like we no send nobody
Based on the move
I say make you faaji like we no send nobody
Ah
Comot body baby na church baddie
De with me when I taste the money
Test the money,spend am personally but me personally I no like colobi
Momsy don de call where you get the money, no e come be like say I don jab somebody
Burst in, wonder why this girls wan de cuff me(cuff me)
I de on my lane no fit dust me(dust me)
No de look her face when you kpanshing
First time, last time e go be, e must be, must be
Chukwu de my head, de upon me
Make I drop this track before you endorse me
I've been singing na,now dem wish say dem treat me nice
Dem dey pray make I retire
Na the money wey I desire
See as dem de move dem de buga now
Knack 2 by 2 if em de form bigger man
Hmm
Make we de move
Say make you faaji like we no send nobody
Based on the move
I say make you faaji like we no send nobody
Ah
Written by: Onu Olisaemeka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...