album cover
Juju
album cover
Juju was released on November 7, 2025 by Independent as a part of the album Juju - Single
November 7, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Yeah yeah yeah yeah yeah
I been wan dey by myself everything changed when I met you
I used to be like "fuck love" but now
I wan settle with you
They say you do me juju
If na juju abeg feel free to renew
Cuz I don love up
I no go fuck up
Money plenty e dey surplus
Baby what's up
Anything wey you want I go buy am
Feragamo givenchi abi na tomford
See this kind love wey you dey show me
I've been searching and searching for so long
Ever since I met you I don lock up
Other girls dem come around
But na you I dey focus
Baby oh (baby)
How do you do that shit
How you make me feel like I'm the only man in the world
This love wey you give me is too much (o por gan)
Baby oh baby (baby)
How do you do that shit
How you make me feel like I'm the only man in the world
This love wey you give me is too much
I been wan dey by myself everything changed when I met you
I used to be like "fuck love" but now
I wan settle with you
They say you do me juju
If na juju abeg feel free to renew
I wan dey by myself everything changed when I met you
I used to be like "fuck love" but now
I wan settle with you
They say you do me juju
If na juju abeg feel free to renew
Na you make me realize
True love don't cost a dime
We gon be fine
You're my sweet fine wine
Melanie popping
Any time you need me baby just call
Send me your aza make i wire
Two million dollars just for spa in Dubai
Mama you deserve better
You gleamer like a peal
o tun rewa
It's gon be me and you
there's no other
I been wan dey by myself everything changed when I met you
I used to be like "fuck love" but now
I wan settle with you
They say you do me juju
If na juju abeg feel free to renew
I wan dey by myself everything changed when I met you
I used to be like "fuck love" but now
I wan settle with you
They say you do me juju
If na juju abeg feel free to renew
I don love up
I no go fuck up
I don love up
I no go fuck up
See this kind love
See this
see this
See this kind love
See this see this
See this kind love
Ever since I met you
I wan dey by myself everything changed when I met you
I used to be like "fuck love" but now I wan settle
They say you do me juju
If na juju abeg feel free to renew
Written by: Joshua Amaitare Thompson

Loading...