album cover
Jane
album cover
Jane was released on November 1, 2025 by AjDaMilitant as a part of the album Found You Jane - Single
November 1, 2025
LabelAjDaMilitant
LanguageEnglish
BPM102
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

If e no be you
‎Then me i no do
‎For ya matter
‎I de do like fool
‎When I dey with u
‎I de belleful
‎See my babe sexy beautiful
‎See Many girls in the world right now
‎But na u girl ME I choose right now
‎See many guys in the world right now
‎But na me Girl wey u choose right now
‎Wetin I do you I fall in love
‎Abi na Voodo
‎Yes im  in Love
‎Look at me bae
‎Answer me Love
‎Yes I\'m in love
‎I don fall In love
‎Wetin I do you I fall in love
‎Abi na Voodo
‎Yes im  in Love
‎Look at me bae
‎Answer me Love
‎Yes I\'m in love
‎I don fall In love
‎See make I be ya Peter Parker
‎Then you be my Mary Jane
‎Baby see ever
‎since I found you
‎I don\'t even know
‎What\'s pain
‎See many girls for my DM
‎Baby but me no show face
‎So I make I be peter parker
‎Then u be my Mary Jane
‎Let me be ya love
‎prisoner
‎Arrestyy me
‎Caress me
‎Undress me
‎Useyyy me
‎Beby
‎You can see it\'s destiny
‎You tempting me
‎Slowly u killing me
‎Ohh ohh
‎Omalicha nwa
‎This ya body
‎I go chop am Raw
‎Gimme that thing
‎No de do me Rowa
‎She de try me
‎I get superpower
‎Wetin I do you I fall in love
‎Abi na Voodo
‎Yes im  in Love
‎Look at me bae
‎Answer me Love
‎Yes I\'m in love
‎I don fall In love
‎Wetin I do you I fall in love
‎Abi na Voodo
‎Yes im  in Love
‎Look at me bae
‎Answer me Love
‎Yes I\'m in love
‎I don fall In love
‎See make I be ya Peter Parker
‎Then you be my Mary Jane
‎Baby see ever
‎since I found you
‎I don\'t even know
‎What\'s pain
‎See many girls for my DM
‎Baby but me no show face
‎So I make I be peter parker
‎Then u be my Mary Jane
Written by: Jonah Manasseh ahungur, Jonah Reuben
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...