album cover
Too Perfect
10
Music
Too Perfect was released on November 26, 2025 by Another Dimension as a part of the album Too Perfect - Single
album cover
Release DateNovember 26, 2025
LabelAnother Dimension
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM84

Credits

PERFORMING ARTISTS
Drumstiqs
Drumstiqs
Performer
D3MY
D3MY
Performer
Kennedy Ezea
Kennedy Ezea
Vocals
Adeyemi Bashir
Adeyemi Bashir
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adeyemi Bashir
Adeyemi Bashir
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Drumstiqs
Drumstiqs
Producer
Unusual Mix
Unusual Mix
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

E be like say make i blow whistle ah
Before the kasala go burst
Abena no be say i don't miss you
My feelings dey metamorphose
And if i tell you say no issue
Open my mind
Then you go see my thought
At the end i go carry my cross
So let me know
If you go be my love
Where your people dey
Shon beni le
Find you go village
Kade de orile
Make we just dey relate Ah!
Abena cun sit down for here
Shebi na peace wey dey hold me down odo
And you sabi!!!
But you dey choose things
Wey dey make me sad odo
Sad odo (oh wahwah)
Shebi na love wey go hold me down odo
And you sabi!!!
But you dey choose things wey dey make me frown odo
Frown odo (oh wahwah)
Follow me go masa gidi
Make a move
Show me your feelings
No be say you go come
Wan dey whine person
Say!!! Unleash all the loving i get
Carry body wey too perfect ah
Dey with me make you no disappear
Shey na love wey you want
Then e plenty for here ah
Too many kele wey dey carry body
But na only you i go follow for real
No dey make me do
You go make me commit ah
So where your people dey
Shon beni le
Find you go village
Kade de orile
Make we just dey relate Ah!
Abena cun sit down for here
Shebi na peace wey dey hold me down odo
And you sabi!!!
But you dey choose things
Wey dey make me sad odo
Sad odo (oh wahwah)
Shebi na love wey go hold me down odo
And you sabi!!!
But you dey choose things wey dey make me frown odo
Frown odo (oh wahwah)
Follow me go masa gidi
Make a move
Show me your feelings
No be say you go come
Wan dey whine person
Written by: Adeyemi Bashir
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...