album cover
Lies
24
Afro-Beat
Lies was released on October 25, 2025 by Halzy as a part of the album Lies - Single
album cover
Release DateOctober 25, 2025
LabelHalzy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Halzy
Halzy
Performer
Makuochukwu Ugwu
Makuochukwu Ugwu
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Makuochukwu Ugwu
Makuochukwu Ugwu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Makuochukwu Ugwu
Makuochukwu Ugwu
Producer
Grandmix Production
Grandmix Production
Producer

Lyrics

I no know say you be player
Me i come dey trust you unto say you no fit fall me
Syking
So many times i dey fall for you wetin be this
You no go leave but you follow biggie
Too many lies you say mak i believe
I think about you everyday and night
Why u dey do like say girl i be trash
You made me fall in love and calling yu mine
But you went behind fucking with another guy
You don't love me baby make it plain
I don staga make you no go limme
I don get catarrh i don feel many pains
I don tire make una just free me
This girl kill me men i no fit deny
She played my heart christiano ronaldo
Make i yarn you fact i no fito lie
E dey turn me like ah colorado
Fine girl why u fool me
Me i come dey trust you unto say you no fit fall me
Fine girl why u chose me
Me i come dey trust you unto say you no fit fall me
Look in my eyes you lie you wyn you tie me
Gimme the chance I'll try no sly no kpy me
You never liked me girly mi tell me say my love e no get dime
Look in my eyes na cry i cry no syking e never dry
I no dey like it when me eye turn red nah i no go lie
Fine girl why u fool me
Me i come dey trust you unto say you no fit fall me
Fine girl why u chose me
Me i come dey trust you unto say you no fit fall me
Fine girl why u fool me
Me i come dey trust you unto say you no fit fall me
Fine girl why u chose me
Me i come dey trust you unto say you no fit fall me
I no know say you be player(It's grandmix on the mix)
Me i come dey trust you unto say you no fit fall me
Fine girl why you fool me
Me i come dey trust you unto say you no fit fall me
Yo stop calling my line
Written by: Makuochukwu Ugwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...