album cover
lost
Afro-Beat
lost was released on October 31, 2025 by Zurichmusiq as a part of the album lost - Single
album cover
Release DateOctober 31, 2025
LabelZurichmusiq
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Skandal
Skandal
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Tacari Romero
Tacari Romero
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Saus
Saus
Producer
THE AFRORIGINALS
THE AFRORIGINALS
Executive Producer
Angosoundz
Angosoundz
Co-Producer
Edsonist
Edsonist
Producer

Lyrics

Small money big money yeah we managing
Brotha get good tings but no packaging
Free agent no label no management
I no do am on purpose na by accident
Gallie so mmm she a baddie
Gallie from uganda she make me Ugali
She tell me nakupenda she really my lovah
I been on the low I been undercover
Me and my brothas over di border
E don te oo since I go motherland
Normally she no trust man
She wan may I be her husband
Dem no gree dey wan curse am
Real oga I be bossman
I get di keys I don lock am
Use eye you no fit touch am
Carry all dis strenght and I know why
I been by myself that my whole life
How many threats did I survive
How many experience you no go get twice
I know I was lost
I been on motion but I ain't emotional
Na so I make her kolo she wan all of me
I knack it so much it make me buss my knee
Ahh I too dey play
I been on movin I been on go
Remember dem days from 9ice
Like gongo aso
I been on lows
I been on lows
Carry all dis strenght and I know why
I been by myself that my whole life
How many threats did I survive
How many experience you no go get twice
I know I was lost
I been finding myself
Written by: Tacari Romero
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...