album cover
Verily
7
Music
Verily was released on November 14, 2025 by Independent as a part of the album Verily - Single
album cover
Release DateNovember 14, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM190

Credits

PERFORMING ARTISTS
HENRO
HENRO
Performer
Henry Akpanika
Henry Akpanika
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Henry Akpanika
Henry Akpanika
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
YUDYTHEPRODUCER .
YUDYTHEPRODUCER .
Mastering Engineer
Beko
Beko
Producer

Lyrics

Yeah yeah yeah yeah
Hmmm
Yeah
Ahh ah ah ah
Eh eh eh eh
Ahh ah ah ah
Ah Hallelujah
Wetin concern me
With your own timing
E be Gods timing
Wey I de wait for
When you go blow
They say when you go blow
They wanna know
When my doings go show
I never know yeah
But All I know say
E go soon work
Steadily steadily Me I know say Good times go surely be
Who no know
no go know wetin dey worry me
Surely goodness mercy shall follow me (Ahh Ahh)
Verily Verily me I know say Oluwa go settle me
E go run am for me ko se Lu mi
Surely goodness mercy shall follow me (Ahh Ahh)
Verily verily verily verily (Ah ah ah ah)
(Say e go surely be)
Verily verily verily verily (Ah ah ah ah)
(Say e go surely be)
Written by: Henry Akpanika
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...