album cover
Mulla
10
Music
Mulla was released on November 14, 2025 by Azuri as a part of the album Mulla - Single
album cover
Release DateNovember 14, 2025
LabelAzuri
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bluza
Bluza
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abdulazeez Abideen Ololade
Abdulazeez Abideen Ololade
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Swagzchord
Swagzchord
Producer

Lyrics

Ye ye e ye ae ae
Ye aaa ye ae ae
call me Bluza a
Bluza
You sef u foh put a try if u think say e easy
 
Make man Dey hustle make e Dey busy
Everyday on da road lori titi
Just to make the money feed the family and siblings
And the same time make a man Dey reason
 
As the money go plenty every season
As the money go dey so e no go finish
Cuz if man broke them go see am finish ooo
wetin man go do If money no Dey eee
Wetin eye Dey see if sapa don Dey ee ee ah
Man go fight for money
Man go fight for mulla
Man go fight for business
Man go fight for nonsense
Man go fight
Man go fa aight
Man go fa ah ah aight
Steady steady on my grind everyday me Dey go hard
Me no get any home so me go harder
I just dey pray to jah make e better
Make jah gbo adura answer prayer
Cuz no be by who sabi baami funmi n
Grace Aaa uuu ( grace aaa uuu )
And my Peru don Dey para
e don Dey shouti hallelu ( hallelujah o )
Cuz the money gaz to yapa
the money gaz to full balloon (full balloon onn onn )
Me anno wan see sapa
Friday night jekin n gba azu ( gba owo yen o )
Weytin man go do if money no Dey ?
Weytin eye Dey see if sapa don Dey
Aaa aeeaa ah
Man go fight for money
Man go fight for mulla
Man go fight for business
Man go fight for nonsense
Man go fight
Man go fa ay
Man go fa ah ah ayy
Written by: Abdulazeez Abideen Ololade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...