album cover
It's Okay
Hip-Hop/Rap
It's Okay was released on November 7, 2025 by 1526 Entertainment as a part of the album No Limit - EP
album cover
Release DateNovember 7, 2025
Label1526 Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM72

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Trusttha Process
Trusttha Process
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Taleen Beatz
Taleen Beatz
Composer
Obani Abdulmojeed Babatunde
Obani Abdulmojeed Babatunde
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mahdjay
Mahdjay
Producer

Lyrics

Intro:
Talolo
I trust the process
Lord knows
Verse:
TTP leleyi kon shey ara wan
Malo fi we owun ni baba wan
100 bands, no weakness
Baba lo ni kin ma gaso lo
Wetin dem Dey talk make dem shut that shit
Shhhhhhhhhh
I no need to talk while work my shit
But una go see result, I go soon disturb
I’m coming like world war 3
Please be warned
E ma je kin yin ibon
Let’s just keep it fun
If you sell me weed wey no gbemi debe
Ahhh, I go need refunds
Started from the bottom now we topped the league
We be top G
You can’t rush greatness my Broski
I no Dey compete, I Dey my office
365 mo fin sise
Cos, nah who go help me
Masha allah, All of my jiggy go succeed
Tuff seed, **** are cocky
I no need coffee I Dey woke and locked in
Chorus:
Been through a lot of bullshit but
I’ve been staying calm
I put my trust in God, On G
We don’t believe in them, Olohun
It’s okay, It’s okay
It’s alright, It’s alright
It’s okay
Journey of a thousand miles begin with thinking first
No be today
And It’s okay
And It’s okay
It’s alright ahhhh
Verse 2:
Oluwa ma se mi lo nise, I need this check
It’s time to go fast, I need this Benz
Nah me be the fire wey no fit quench
Since 1960 I’ve Been Standing on business
If I no dey attack, I go dey defense
I need to meet this ends
Una go see fitness
TTP and the rest is damn
Ti mo tin sise
Oluwa ma se that’s what mumcy said
Before e green it was black and red
E red
My bro E red
I had to take em steps
Pushing up on pressure while I still Dey chef
Eni sise lon jere Ise
Ori mi maje je iya, maje rogun sheke sheke
The vision clear
I was made for this there’s no despair
Moti n reti ti pe
It’s time to shutdown the show on dem
Written by: Obani Abdulmojeed Babatunde, Taleen Beatz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...