album cover
Jaiye
album cover
Jaiye was released on November 19, 2025 by eBaykada_Gameboi as a part of the album Sochi The Manchi
ReleasedNovember 19, 2025
LabeleBaykada_Gameboi
LanguageEnglish
BPM115
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Me I get cash
Gameboi I’m toolsh
My girls dem juice
We don’t smoke
We puff backii
With expensive kush
Get the available
And nothing you cannot do
O gba lo ri mii
Wetin you no know
Ask your neighbor now
Make e tell you fast
Na woto woto season
Na my season
Cos I’m winning
Gbedu sweet pass anything
sugar seasonin
No go reason
Wetin be my prayer point
Na big wire
I get Aza
Me I go check balance you
If you check am
I go balance
Bobo wey hustle
E suppose jaiye oh
Me I no go home
I want to party oh
Jombo jombo
E gbe Igbo Woh la oh
Azul meji esha na wo la oh
Na woto woto season
Na my season
Cos I’m winning
Gbedu sweet pass anything
sugar seasonin
No go reason
Wetin be my prayer point
Na big wire
I get Aza
Me I go check balance you
If you check am
I go balance
Me I get cash
Gameboi I’m toolsh
My girls dem juice
We don’t smoke
We puff backii
With expensive kush
Get the available
And nothing you cannot do
O gba lo ri mii
Wetin you no know
Ask your neighbor now
Make e tell you fast
Bobo wey hustle
E suppose jaiye oh
Me I no go home
I want to party oh
Jombo jombo
E gbe Igbo Woh la oh
Azul meji esha na wo la oh
Written by: Sochima
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...