album cover
Nala
29
Afro-Beat
Nala was released on November 28, 2025 by Motion Major Records as a part of the album Nala - Single
album cover
Release DateNovember 28, 2025
LabelMotion Major Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
BADMAN Q
BADMAN Q
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Quincy Opara
Quincy Opara
Songwriter
Chibuzor Franklyn Amajuoyi
Chibuzor Franklyn Amajuoyi
Songwriter
Nnamdi Kennedy Amajuoyi
Nnamdi Kennedy Amajuoyi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
9fingers
9fingers
Producer
Zegz Mix
Zegz Mix
Engineer

Lyrics

One
Na you be the one for me
One for me
One
The only one
(Badman deyasoh)
Na you be the one for me
One for me
Oh yeah
E be like na you go be my woman
Number one
You're my one and only
Okwa I mana You Dey scatter medula
Blow my mind
You Dey burst my head o
Aje
I been talk say I no want again
But your love e don catch me again
Say na you wey I like o
Please be my wife o
I no go use you Dey play
Ō na som o
Som ka sugar
This your back e dey shoot bazuka
Buy you wetin you like
No economize o
I go be your dangote
Girl you give me butterflies
Take me to paradise
E be like na you go be my woman
Number one
You Dey burst my head o
One
Na you be the one for me
One for me
One
The only one
Na you be the one for me
One for me
Oh yeah
I really need your love
All my attention, dedication
Girl you know it's all yours
When you call I go rendezvous
My motivation say na you dey give me ginger
No dull baby make e no dey linger
Say you turn a bad man to singer
You be my Nala
I be your Simba yea
E be like na you go be my woman
Number one
You're my one and only
Okwa I mana You Dey scatter medula
Blow my mind
You Dey burst my head o
Aje
I been talk say I no want again
But your love e don catch me again
Say na you wey I like o
Please be my wife o
I no go use you Dey play
Ō na som o
Som ka sugar
This your back e dey shoot bazuka
Buy you wetin you like
No economize o
I go be your dangote
Girl you give me butterflies
(Butter flies o)
Take me to paradise
E be like na you go be my woman
Number one
You Dey burst my head o
One
Na you be the one for me
One for me
One
The only one
Na you be the one for me
One for me
Oh yeah
Written by: Chibuzor Franklyn Amajuoyi, Nnamdi Kennedy Amajuoyi, Quincy Opara
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...