album cover
Lie
3
Afro-Beat
Lie was released on July 24, 2023 by Abanny as a part of the album Lie - Single
album cover
Release DateJuly 24, 2023
LabelAbanny
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Abanny
Abanny
Bass
COMPOSITION & LYRICS
Olatunji Gbolahan
Olatunji Gbolahan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
zimor
zimor
Producer

Lyrics

Zimor
Aba!
Abanny!
Baby òtí rogó
Tell me wetin make I do for you
Your love make me dey act like a fool for you
You know I always care for you and you still dey lie for me
You promise a lot and you know say you no go dey for me
Tell me why you wanna go oooh
Tell me why you wanna go
Orente
She tell me say she won go Malay
Say me I no get money to dey maintain
Her skin and her body wey no fresh
Orente, (ren tè)
She tell me say she won go Malay,(go malay)
Say me I no get money to dey maintain,(maintain)
Her skin and her body wey no fresh
You choice money over the love
You like violence more than the sex
You pretend as if you love
It's only when you see money you show me love
Oh sorry, I forgot you are a gold digger
You pretend and you lie all the time
You've never been loved before
I showed you love you still act like a hole ****
Tell me wetin make I do for you
Your love make me dey act like a fool for you
You know I always care for you and you still dey lie for me
You promise a lot and you know say you no go dey for me
Tell me why you wanna go oooh
Tell me why you wanna go
Orente (ren té)
She tell me say she won go Malay,(go malay)
Say me I no get money to dey maintain,(maintain)
Her skin and her body wey no fresh
Orente (ren tè)
She tell me say she won go Malay,(go malay)
Say me I no get money to dey maintain,(maintain)
Her skin and her body wey no fresh
Ren tè ren tè ren tè wey no fresh
Malay malay malay yeye
Ren tè ren tè ren tè oo ye ye
Malay malay malay ye ye
Written by: Olatunji Gbolahan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...