album cover

Ekelebe

4,083Music2025
album cover
Ekelebe was released on November 14, 2025 by Kiz as a part of the album WTR - EP
ReleasedNovember 14, 2025
LabelKiz
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Igbo dey high my pain
Carry os os just to maintain
Mo fe nowo lowo spend money
Bi Olu maintain
Mo tun gbe de o
Another gbedu
Burst their brain
But them no know my pain
All the things I dey do na to sustain
Hmmm
Mo fa kanaku just to sustain
Hmmm
All the things I dey do na to sustain
Mogbe o Mogbe o
Ekelebe Ekelebe
Mogbe o Mogbe o
Ekelebe Ekelebe
Mogbe o Mogbe o
Ekelebe Ekelebe
Mogbe o Mogbe o
Ekelebe Ekelebe
Your ikebe causing wahala
Ekelebe
Your ikebe causing wahala o
Ekelebe
This your ikebe causing wahala o
Ekelebe
Your ikebe causing wahala o
Oya check am check am check am
When I enter the place
Dj spin am spin am spin am
Say my gbedu dey play
Them dey feel am feel am feel am
Khizza
You dey feel am feel am feel am
Hmmmm
Ti n ba nowo tan
Sho ma Jo Jo Jo
Sho ma gba koko
Omoge sho ma gba koko
Hmmmm
Ti n ba nowo tan
Sho ma Jo Jo Jo
Sho ma gba koko
Omoge sho ma gba koko
Mogbe o Mogbe o
Ekelebe Ekelebe
Mogbe o Mogbe o
Ekelebe Ekelebe
Mogbe o Mogbe o
Ekelebe Ekelebe
Mogbe o Mogbe o
Ekelebe Ekelebe
Your ikebe causing wahala
Ekelebe
Your ikebe causing wahala o
Ekelebe
This your ikebe causing wahala o
Ekelebe
Your ikebe causing wahala o
Written by: Kizito

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...