album cover
It's Going
2,301
Afro-Beat
It's Going was released on November 21, 2025 by Obafunshy Records as a part of the album It's Going - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:40 - 00:45
It's Going was discovered most frequently at around 40 seconds into the song during the past week
00:00
00:25
00:40
00:50
01:05
02:30
00:00
02:48

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chucks
Chucks
Keyboards
COMPOSITION & LYRICS
Falil Ayodeji Adesope
Falil Ayodeji Adesope
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chucks
Chucks
Producer
Xtereo
Xtereo
Mixing Engineer

Lyrics

When I drop it's a classic
Dem go think say na magic
Twenty four seven I'm active
No time for jagbajantis ahan
Two girls in the backseat
They be calling me daddy
Orobo lepa shandy
We dey Quantum we dey party
It's going it's going
As e dey go I dey on motion
Kele wey dey my side stunning
Moto wey dey outside is foreign o
Sorry but I'm not sorry
I dey get more cash it's coming
The kele wey dey my side is stunning
The moto wey dey outside is foreign oshey
Oshey
I don't want no bad belle to fuck up my wave
Me I dey on my lane
No dey carry me dey sere
I just wan dey dance omo
I don't want no stress omo
Me I dey ok
It's going it's going
And as e dey go I'm on motion
Kele wey dey my side is stunning
The moto wey dey outside is foreign o
Sorry but I'm not sorry
We dey get more cash it's coming
The kele wey dey my side is stunning
The moto wey dey outside is foreign o
When I drop it's a classic
Dem go think say na magic
Twenty four seven I'm active
No time for jagbajantis ahan
Two girls in the backseat ahan
They be calling me daddy ahan
Orobo lepa shandy
We dey Quantum we dey party
Okay alaye what it do
I dey shack 1942
We dey ja kilometres on cruise
I dey ball I no dey overcalcu
See I too fly I be like balloon
All these **** can't fuck with the swaggu
Balenciaga look at my shoes
Oya thank you DJ play my shit on rotay
Oshey
I don't want no bad belle to fuck up my wave
Me I dey on my lane
No dey carry me dey sere
And nobody is badder than me dem dey farawe
Make dem no dey farawe
It's going it's going
As e dey go I dey on motion
Kele wey dey my side stunning
The moto wey dey outside is foreign o
Sorry but I'm not sorry
We dey get more cash it's coming
The kele wey dey my side is stunning
The moto wey dey outside is foreign o
Written by: Falil Ayodeji Adesope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...