album cover
Oma
3
Afro-Beat
Oma was released on November 6, 2025 by Golden Prince as a part of the album Who is Golden
album cover
Release DateNovember 6, 2025
LabelGolden Prince
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mfon Godspower
Mfon Godspower
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Mfon Godspower
Mfon Godspower
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Beatassasin
Beatassasin
Producer

Lyrics

I waka enter market o. Make I find WiFey
Carry eye for front but na u I see baby
Ewoo going beauty in your gene
I have come to pluck a flower today
Wetin man dey find wey u no be baby?
Come on Dance for me. Na u I need baby
Currency go fly o
Pounds or dollar
Anything you want I go give u
Chorus - Omalicha give me your love
Oya shaky your waist
I get money to waste
Nwanu no time to waste
Omalicha give me your love
Oya shaky your waist
I get money to waste
U Dey make my thing dey raise
My mama like u ehh baby
My papa say na she be this
Sweet girl water melon booty
Bbl got nothing on u
U too fine I swear to God
She sabi cook na she
She sabi knack na she
She come get respect na she
She put me for bottle na she
Everything e igirigi
She balance for back and front
My Baby u too sharp
Osinachi
Omalicha give me your love
Oya shaky your waist
I get money to waste
Nwanu no time to waste
Omalicha give me your love
Oya shaky your waist
I get money to waste
U Dey make my thing dey raise
Wetin man dey find wey u no be baby?
Come on Dance for me. Na u I need baby
Currency go fly o
Pounds or dollar
Anything you want I go give u
Wetin man dey find wey u no be baby?
Come on Dance for me. Na u I need baby
Currency go fly o
Pounds or dollar
Anything you want I go give u
Written by: Mfon Godspower
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...