album cover
GREEN
African
GREEN was released on December 12, 2025 by NFK Nation as a part of the album POSITIVE MINDED
album cover
Release DateDecember 12, 2025
LabelNFK Nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM94

Credits

PERFORMING ARTISTS
Abanny
Abanny
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olatunji Gbolahan
Olatunji Gbolahan
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Ximple Mix
Ximple Mix
Producer
Morrison
Morrison
Producer

Lyrics

Omo Abanise
Me I don wash my hand comot for Wetin go give me bad luck
Me I don cut my dread make them no think say I be bad boy
Many things don sup for life but see me I still dey thank God
Many people want make I fall so me I pray to God
Baba show me green o
I no like red o
Baba show me green
I no want stress
Baba show me green
Anything I do make I dey ahead
Baba show me green
E jor
Baba show me green o
I no like red
Baba show me green
Me I no want stress
Baba show me green
Anything I do make I dey ahead
Baba show me green
E jor
Oti pe ti mo ti'n sare oti pe ti'n mo ti'n le
Them tell me say I no go meet am
Oti pe ti mo ti'n hustle oti pe ti mo ti'n wa
Them tell me say I no go prosper
So I pray to God (i pray to God)
I no won die young (die young)
Baba ti gbe mi tun (gbe mi tun)
E say make I ride on (ride on) o
Me I don wash my hand comot for Wetin go give me bad luck
Me I don cut my dread make them no think say I be bad boy
Many things don sup for life but see me I still dey thank God
Many people want make I fall so me I pray to God
Baba show me green o
I no like red o
Baba show me green
I no want stress
Baba show me green
Anything I do make I dey ahead
Baba show me green
E jor
Baba show me green o
I no like red
Baba show me green
Me I no want stress
Baba show me green
Anything I do make I dey ahead
Baba show me green
E jor
I no like red
I no want stress
Anything I do make I dey ahead baba
Shanu mi
I no like stress
I just won flex
Make this one help
Hmmmm
Abanny
Emi gan gan lomo Abanise
Written by: Olatunji Gbolahan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...