album cover
Royal Highness
album cover
Royal Highness was released on November 14, 2025 by Jay Wealth Global Entertainment as a part of the album Royal Highness - Single
ReleasedNovember 14, 2025
LabelJay Wealth Global Entertainment
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Oh hmmm
(Omomo this Nyesco sef)
So this is love (My baby my baby)
So this is love (My baby)
Make I tell you things wey you don't know
Many things wey you don't know
I go insane for my lady oh
I too manya for my lady oh
She lock my heart for donjon
Maybe you jaz me cause I don't know
Cause I too manya for my lady oh
Her back side is amazing oh
E be you when I humgbolo unze
Wungbolo wungbolo unze
I want you to make me a baby
I want you to make me a baby oh
Wungbolo wungbolo unze
Wungbolo wungbolo
I fit to jonze e yo
I don dey jonze e yo
Cause e be you cause e madness oh
Forget the other girls you're the finest
Come into my kingdom royal highness oh
My royal highness oh
Cause e be you cause e madness oh
Forget the other girls you're the finest
Come into my kingdom royal highness oh
My royal highness oh yeah
Omoge what you don't know
You dey burst me head oh
Your body is a combo
Make we rumble ( rumble rumble)
Make we rumble ( rumble rumble)
You go be my dynasty for eternity
Me and you gon make a family girl
We go make a family girl
Girl you dey make me manya baby
I wan dey with you for life baby
Wanna take you to my house baby
Tonight tonight
My baby na kpakam
No be made in China
Her baby na fire
You dey make me manya oh
You dey make me manya oh
Make I tell you things wey you don't know
Many things wey you don't know
I go insane for my lady oh
I too manya for my lady oh
Lock my heart for donjon
Maybe you jaz me cause I don't know
Cause I too manya for my lady oh
Her back side is amazing oh
E be you when I humgbolo unze
Wungbolo wungbolo unze
I want you to make me a baby
Make me a baby oh
Wungbolo wungbolo unze
Wungbolo wungbolo unze
I fit to jonze oh
I don dey craze e yo
Cause e be you cause e madness oh
Forget the other girls you're the finest
Come into my kingdom royal highness oh
My royal highness oh
Cause e be you cause e madness
Forget the other girls you're the finest
Come into my kingdom royal highness oh
My royal highness
Wungbolo unze Wungbolo unze
Jay Wealth Jay Wealth
Make me a baby
Make me a baby oh
Wungbolo unze
Written by: Ojayobor Prosper Lenny, Tomke Joshua Peremobowei

Loading...