album cover
God Abeg
6,324
Afro-Beat
God Abeg was released on November 16, 2025 by TIGA MUSIC / Doki Music as a part of the album God Abeg - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
01:00 - 01:05
God Abeg was discovered most frequently at around 1 minutes into the song during the past week
00:00
00:10
00:15
00:20
00:25
00:40
00:50
01:00
01:25
02:05
02:10
02:20
02:50
00:00
03:08

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Boy Muller
Boy Muller
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Abolaji Sherif Olasukanmi
Abolaji Sherif Olasukanmi
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Faithkeyz
Faithkeyz
Producer
Powerrz
Powerrz
Producer

Lyrics

Just because say me and you no dey talk again
No mean say make you dey spoil my name
No mean say make you dey spoil my name
Abeg abeg if dem ask you where I dey
Just tell them say I dey okay o
tell them say me I dey okay
Cuz it’s only normal for people wey be best of friends
Say e reach one day and dem no no dey talk again
Ogun omo won o le shere f’ogun odun
Owe Yoruba ma lo so be
I no dey wish you bad at all
But if you want make I fall
Then you go know say eleda mi n para gan
As u say you no wan see me go far
When e reach my own time
Then you fit to go blind
God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je
God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je
Shebi na wetin man do man
Wey dey make man do bad o
Ko ye mi ni pato
You suppose understand reasons
wey make a full grown man ghost
So if you no hear from me
Omo I dey face 1 or 2 nooni ahhhh
Na only me sabi
Ibi ti bata ese ti n ta mi
Naso my brother it is only normal for people wey be best of friends
Say e reach one day and dem no no dey talk again
Ogun omo won o le shere f’ogun odun
Owe Yoruba ma lo so be
I no dey wish you bad at all
But if you want make I fall
Then you go know say eleda mi n para gan
As u say you no wan see me go far
When e reach my own time
Then you fit to go blind
God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je
God abeg God abeg
Enemies wey be like friends
Very soon ko ma she pe
Use my glory b’oju won je
Written by: Abolaji Sherif Olasukanmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...