Strika
3,269
Music
Strika was released on November 28, 2025 by Warner Music Africa as a part of the album Blue Disco
Most PopularPast 7 Days
00:45 - 00:50
Strika was discovered most frequently at around 45 seconds into the song during the past week
00:00
00:20
00:30
00:45
01:05
01:10
01:30
01:50
01:55
02:00
02:05
02:25
00:00
02:43
Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Young Jonn
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
JOHN SAVIOURS UDOMBOSO
Songwriter
Qudus
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Qudus
Producer
Lyrics
This thing like DejaVu and I must say this to you
That I'm feeling every single thing that you do
Ọmọ you know what di do
Oh shima
Butter my bread o shima
You dey cause commotion shima
If you give me your cosign shima, e dey go far
[PreChorus]
She wanna cuddle till morning
Me I no dey house I'm looking for money, honey
Life of the bar, gbogbo ọmọ lo mọ mi
Only you that I've been falling, falling
Be my strika my number 9
Many kele but you're my number 1
Iwọ nikan ni, ko ma dẹ sọmọ naa
Ko ma dẹ sọmọ naa
[Chorus]
L O
Say love to your daddy and your mummy for giving you this kind beauty
V E
Big love to Baba to wa loke as he do this kind thing
You
My number 1, many kele but you're my number 1

[Verse 1]
Ko ma dẹ sọmọ naa
Nothing I do is ever enough
Everything I dey do am for love
Give me your party jollof uhn uhn
You know I gbadun you normally (Normal)
And you take care of me properly (Properly o)
You give me something emotionally
Deeper than anybody eyes can see o
[PreChorus]
She wanna cuddle till morning
Me I no dey house I'm looking for money, honey
Life of the bar, gbogbo ọmọ lo mọ mi
Only you that I've been falling, falling
Be my strika my number 9
Many kele but you're my number 1
Iwọ nikan ni, ko ma dẹ sọmọ naa
Ko ma dẹ sọmọ naa
[Chorus]
L O
Say love to your daddy and your mummy for giving you this kind beauty
V E
Big love to Baba to wa loke as he do this kind thing
You
My number 1,many kele but you're my number 1

Written by: JOHN SAVIOURS UDOMBOSO, Qudus

![Watch Young Jonn - Strika [Official Audio] on YouTube Watch Young Jonn - Strika [Official Audio] on YouTube](https://i.ytimg.com/vi/W6EfV8H0CEo/hqdefault.jpg)