album cover
DANCIA
454
Afro-Beat
DANCIA was released on November 26, 2025 by TEMKEYZ MUSIC as a part of the album DANCIA - Single
album cover
Release DateNovember 26, 2025
LabelTEMKEYZ MUSIC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
Temkeyz
Temkeyz
Performer
Temitope Otuyemi
Temitope Otuyemi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Temitope Otuyemi
Temitope Otuyemi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
El Vibes
El Vibes
Producer

Lyrics

Ka jo ka jo jo
Ka jo ka jo ka jojo
Happiness full my belly
And I know joy is coming
Ka jo ka jo ka jo jo
Life is too short to be sad
Pour me liquor make me high
Passion without money na pasan
All them people wey dey talk I no care
All them people wey dey talk i no send
All them people wey dey talk i no care
All them people wey dey talk I no care
All them people wey dey talk i no care
All them people wey dey talk i no send
All the people wey dey talk
Anything wey dem talk, still on still
I go Dan Dancia
I go dan dancia
I go Dan dancia
I go Dan dancia
I go Dan Dancia
I go dan dancia
I go Dan dancia
I go Dan dancia
Never to be caught unfresh
No stress, I don’t want no distress
All I pray for is milli milli, billi billi, trilli trilli and so much money
But my peace of mind can’t be bought with money
But at the end of the day, the root of evil na still money
All them people wey dey talk I no care
All them people wey dey talk i no send
All them people wey dey talk i no care
All them people wey dey talk I no care
All them people wey dey talk i no care
All them people wey dey talk i no send
All the people wey dey talk
Anything wey dem talk, still on still
I go Dan Dancia
I go dan dancia
I go Dan dancia
I go Dan dancia
I go Dan Dancia
I go dan dancia
I go Dan dancia
I go Dan dancia
Written by: Temitope Otuyemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...