album cover
Nakam
album cover
Nakam was released on November 28, 2025 by Psypro World as a part of the album Pseduction - EP
ReleasedNovember 28, 2025
LabelPsypro World
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

My shawdee me I wan nack am
Just drop am me no wan stress am
If you send me your location like santan
I go pull up for your door like your yard man
Imma shoot my shot if I sight am
If you like am call me to rewind am
Like a plumber me I wan pipe am
Fuck your ex man make you no mind am
No be child abuse oh but na you wey be my baby
And I fuck you like a pornstar
Girl you drive me crazy
Can I throw it in your body
Or you wanna have my baby
There's on an occasion in my location
For my party I no like hesitation
Keep your cellphone Shey you come here to Dey do vlog
Coz na pornhub me and you go end
When she tell me master,master go a little faster
Give her magic abracadabra
She say Rasta tell me where you hid the ganja
High like birds inna Madagascar
Peter piper the way me I pipe am
I know she a bad gyal suh me a guh wife am
Wetin your price gyal,maybe I go times am
If she be a cheese then maybe I go mice am
My shawdee me I wan nack am
Just drop am me no wan stress am
If you send me your location like santan
I go pull up for your door like your yard man
Imma shoot my shot if I sight am
If you like am call me to rewind am
Like a plumber me I wan pipe am
Fuck your ex man make you no mind am
You been on my mind since I knew you were freaky
Need you asap coz you bad like riri
I'm a hard guy I can't tell you I'm tripping
All that I need is to see you 365 days
Wanna turn you over in my range over
On the high way taking risks till it's over
Rum with the cola,never getting sober
Back of the benz she be sucking my bola
I love how you bad like that, Love it how you look into my eyes like that
You love it how I hit from the back like that
But this girl so crazy she say ride or die
Me I no Dey do love,but that one na for your information
As I see this your coordination
Got to change p,take second decision
Me I no Dey do love,but that one na for your information
As I see this your coordination
Got to change p,take second decision
Written by: Bona Chidubem Nwajiobi

Loading...