album cover
CAMAVINGA
286
Music
CAMAVINGA was released on November 28, 2025 by CODYBLVCK as a part of the album THE FUTURE - EP
album cover
Release DateNovember 28, 2025
LabelCODYBLVCK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
CODYBLVCK
CODYBLVCK
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abanim Chibuikem Miracle
Abanim Chibuikem Miracle
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Lord Beezy
Lord Beezy
Producer

Lyrics

CODYBLVCK
E go sup for your eye
Dem no fit yarn am x3
I level up, my demons want peace
Like the messiah, my arrival na in one piece
I hustle up, I no fit let them laugh me
Mo ní Kole ye wo, I turn my hustle to my hubby
Omo na Christian Dior
Many figures I can’t read it all
I’ve seen many falling on my way up
But I promise I’ll never give it up
On my journey, strategizing but they think I’m drowning
Egba mi
Understand me before you de criticize me
So why I no go para if dem give to Caesar what belongs to me ahh, shey una de see am
Steady I Dey fire like I’m CAMAVINGA
Ken saro wiwa, I be their leader
So why I no go para if dem give to Caesar what belongs to me ahh, shey una de see am
Steady I Dey fire like I’m CAMAVINGA
Ken saro wiwa.
I always knew we coming out stronger
Yeah we living large, we living lavida
Before the Louis V we been rocking Adidas
Yeah they be watching I’m going in deeper
Na so jeje ni, jeje ni mó lor
Mo de ma gbowo wole, me I get God
Kori mi gbe mi de be ire
Ki ese mi si mi debe (eh)
Omo kogbe mi de be (eeh)
Make e no be once in a while
I’ve been talking to my own self
Ejor temi malo koja mi
Greatness no get bus stop
Na the pressure lo je kin stay strong
Even the plan B na to focus
So brother hustle money leave talk
So why I no go para if dem give to Caesar what belongs to me ahh, shey una de see am
Steady I Dey fire like I’m CAMAVINGA
Ken saro wiwa, I be their leader
So why I no go para if dem give to Caesar what belongs to me ahh, shey una de see am
Steady I Dey fire like I’m CAMAVINGA
Ken saro wiwa.
Written by: Abanim Chibuikem Miracle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...