album cover
Fanta
World
Fanta was released on December 1, 2025 by PATTO X as a part of the album STILL HIM
album cover
Release DateDecember 1, 2025
LabelPATTO X
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
PATTO X
PATTO X
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Patrick Obianwuzia
Patrick Obianwuzia
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
AlienBeats
AlienBeats
Producer

Lyrics

It's Patto on the microphone
Give me assurance
She say give me assurance
Wetin I no do for you
The love wey you show me so
Na true?
For long, I've been waiting for you
For so long
I've been searching for my boo
Ayy ay
Iwere wan sip Fanta
Iwere wan sip Fanta
Iwere
The way she wan sip Fanta
She say she wan sip Fanta
Iwere eh
Ay she wan sip Fanta
Iwere wan sip Fanta
Ahh ay
She wan sip Fanta
She say she wan sip Fanta
Ahh ay
Wetin I no do for you
Wetin I no send to you
You tell me say Oga take me to moon
Say everything she want, na assurance
Na assurance
Today oh
Today for your A
I go show you say mama today
I go show you say mama today
Nothing is expensive to me
Show me you love me truly
To other girls, I am bully
I am bully
I'm not a bully
So baby love me truely
Wetin I no do for you
Wetin I no do for you
You say you say you say
Love me true
Say you love me true
Me true
Written by: Patrick Obianwuzia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...