album cover
SUGAR
2,578
Afro-Pop
SUGAR was released on December 5, 2025 by Korede Bello as a part of the album M3GA VIBRATIONS - EP
album cover
Release DateDecember 5, 2025
LabelKorede Bello
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Korede Kareem Bello
Korede Kareem Bello
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Korede Bello
Korede Bello
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Danny Drey
Danny Drey
Producer

Lyrics

This gbedu Dey enter body SUGAR
Shayo ti wonu body SUGAR
Vanessa bring it over SUGAR
Sister this ikebe na SUPER
Fine girls dem dey gather for my SUGAR
Sweet boy like Dangote SUGAR
Be like tambolo wey see SUGAR
She say MEGA your SUGAR na SUPER
Anita Benita Lupita
Woni pota ta
Ore meta ta ta ta
Owo yen po Dantata
Oya
Kpa kpa kpa
Kpa kpa kpa
Owo mi da Kpa kpa kpa
Commot body jor
Kpa kpa kpa
Dapada kpa kpa kpa
MEGA STAR SUPA STAR
Give us the gbedu drop am
Micasa Sucasa as e dey hot oya chop am
Who no like beta thing Abo
Enter my Maserati Abo
Jeka ma Kawasaki Abo
Ehn the party after party Abo
On a kentro kamakazi Abo
Ball like Amokachi I ball
No time for titikati Abo
Fine gials dem call me zaddy Ambo
My phone has been ringing
If it’s not money I’m not picking
Must be jonzing dem must be joking
If they thinking that I’ve been sleeping
I’m a chosen
I’ve been cooking
M3GA chicken so finger licking
Know say man a big fish ejadindin
I’ve been kinging since the beginning
Yebaribaba somebody bobo
Astalavista enter my motor
Carry you go go place wey you no know
Give her the zoom zoom call me Papito
Yebaribaba somebody bobo
Astalavista enter my motor
Carry you go go place wey you no know
Give her the Boom Boom Boom !!
This gbedu Dey enter body SUGAR
Shayo ti wonu body SUGAR
Vanessa bring it over SUGAR
Sister this ikebe na SUPER
Fine girls dem dey gather for my SUGAR
Sweet boy like Dangote SUGAR
Be like tambolo wey see SUGAR
She say MEGA your SUGAR na SUPER
Anita Benita Lupita
Woni pota ta
Ore meta ta ta ta
Owo yen po Dantata
Oya
Kpa kpa kpa
Kpa kpa kpa
Owo mi da Kpa kpa kpa
Commot body jor
Kpa kpa kpa
Dapada kpa kpa kpa
Written by: Korede Kareem Bello
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...