album cover
Grateful
Afro-Beat
Grateful was released on December 7, 2025 by Distributed By The Promo Boy as a part of the album Grateful & This Hope - Single
album cover
Release DateDecember 7, 2025
LabelDistributed By The Promo Boy
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kdee vibez
Kdee vibez
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Prince Fabian Isaac
Prince Fabian Isaac
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Liquidtunez
Liquidtunez
Producer

Lyrics

Tell everybody
It is time
To shake body
Hala everybody
Make dem dance
Nothing funny
Hull up your body
Hull up and do your thing mummy
Make una activate
Make una activate vate eh
I’m always grateful for life
No be say na me live pass
I’m always grateful for growth
Na jah dey set my compass
I’m always grateful for voice
No be say na me sing pass
I’m always grateful oh yes
No be say na me holy pass
I’m always grateful for life
No be say na me live pass
I’m always grateful for voice
No be say na me sing pass
I’m always grateful for growth
Na jah dey set my compass
I’m always grateful oh yes
No be say na me holy pass
I put it on vibe vibe
Crave your body like sharwama
You’re my peace my kind kind
Nobody holy nobody holy
Make we dance
Weda joy no dey
We go dey
Blessings e go come
Come my way
I’m always grateful for life
No be say na me live pass
I’m always grateful for growth
Na jah dey set my compass
I’m always grateful for voice
No be say na me sing pass
I’m always grateful oh yes
No be say na me holy pass
I’m always grateful for life
No be say na me live pass
I’m always grateful for voice
No be say na me sing pass
Written by: Prince Fabian Isaac
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...