album cover
Soweto
Music
Soweto was released on November 25, 2025 by Dvpper Digital as a part of the album Soweto - Single
album cover
Release DateNovember 25, 2025
LabelDvpper Digital
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
LINZO
LINZO
Vocals
Datii
Datii
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
OKAN FORTUNE
OKAN FORTUNE
Composer
Datiobong Mfon Udo
Datiobong Mfon Udo
Composer

Lyrics

Vibes
LINZO boi yah
My darling oh
Wetin you want way I no fit do for you
You know say I no dey play with love wey I get for you
I must to confess oh girl I belong to you
I don lose myself for your love
Someone tell the shawty on blue
Make she whine am go low for me oh (hmmm)
Causing comotoin anytime she step up on the dance floor (hmm)
I nor fit lie I've been staring at you girl, all night long
After the party we could get some drinks and get along oh
She a fine girl from Soweto
Dark skin Melanie she underrated
Other girls envy but she nor send oh
Girlie nor get pride I dey tell you say she melo
She a fine girl from Soweto
Dark skin Melanie she underrated
Other girls envy but she nor send oh
Girlie nor get pride I dey tell you say she melo
Sweet love sweet lovin
Baby give me good love wey go make a man go mad
Nor go dey form for me
Baby nor dey do gra gra I dey tell you my mind
If you getti fellowship
I go be disciple for your matter
My girl nor be human being
I dey see goddess oh Mami water
My baby comajo
Come make you whine for me my love
I nor fit use you play at all
Na you I desire
Oh my shawty show me
Wetin you want from me my love
Come make I be your romantic
Make I dey give you love wey you want odo
My darling oh
Wetin you want way I no fit do for you
You know say I no dey play with love wey I get for you
I must to confess oh girl I belong to you
I don loose myself for your love
Someone tell the shawty on blue
Make she whine am go low for me oh (hmmm)
Causing comotoin anytime she step up on the dance floor (hmm)
I nor fit lie I've been staring at you girl, all night long
After the party we could get some drinks and get along oh
Written by: Datiobong Mfon Udo, OKAN FORTUNE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...