album cover
Madrid
album cover
Madrid was released on November 28, 2025 by Reflex Control Music as a part of the album In My Zone - EP
November 28, 2025
LabelReflex Control Music
LanguageEnglish
BPM129
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

One tin must kill a man
Kill a man
Yeah
Yeah
Ye
Je gbe e lo madrid
Je gbe e lo brazil
Je gbe e lo ri mami mi
Je gbe e lo ri papi mi
Ifeoma
Ifeoma
Ifeoma
Dis lifestyle wey u dey live nobi for you
Ifeoma
Ifeoma
Ifeoma
You suppose dey with me
Cuz u fine, I submit
Spend all my money
When you touch my body
E dey sweet me like curry
Girl u fine, I submit
Spend all my money
When you touch my body
E dey sweet me like curry
Baby
Save me
Even when I don't deserve it, love me
Lately
Be like dem dey do me
And I don't wanna lose u my lady
Je gbe e lo madrid
Ka lo madrid
Lo ri Vini
Switch it up
Je gbe e lo madrid
Je gbe e lo brazil
Je gbe e lo ri mami mi
Mo ni
Je gbe e lo ri papi mi
Ifeoma
Ifeoma
Ifeoma
Dis lifestyle wey u dey live nobi for you
Ifeoma
Ifeoma
Ifeoma
You suppose dey with me
Cuz u fine, I submit
Spend all my money
When you touch my body
E dey sweet me like curry
Girl u fine, I submit
Spend all my money
When you touch my body
E dey sweet me like curry
Written by: Raphael Oladimeji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...