album cover
100 Mile
Music
100 Mile was released on December 1, 2025 by Independent as a part of the album 100 Mile - Single
album cover
Release DateDecember 1, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kwame Ye
Kwame Ye
Performer
Mega EJ
Mega EJ
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kwame Ye
Kwame Ye
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
unklebeatz
unklebeatz
Producer
ABLK Baby
ABLK Baby
Producer

Lyrics

Pikin never chop
Mama no fit to sleep
I remember nights been Dey soak gari
Landlord no want make we find peace
Blood been Dey hot make
You pray for me
They thought we never gon be shit
You know how many times they try me
Eh
CHANIYE mebedzi CHANIYE
Mebedzi CHANIYE
Mebedzi CHANIYE Mebedzi
How many times wey they try me
When we pull up it's a road block
Now they wan see me feelie
Mama never talk it gon be hard
Like this life is a war been
Dey fight Taichi if I carry
Gun no be rush try me try me ey
Mama never talk it gon
Be hard like this life is a war been
Dey fight Taichi if I carry gun
No be rush try me try me
On the street life no be safe omo
I Dey thank God everyday Omo
I've been working
Even on the weekends
I've been working even on a Sunday
On the street life no be safe omo
I Dey thank God everyday Omo
I've been working
Even on the weekends
I've been working even on a Sunday
Mama never talk it gon be hard like this
Life is a war been Dey fight Taichi
If I carry gun no be rush try me
Try me
Mama never talk it gon be hard like this
Life is a war been Dey fight Taichi
If I carry gun no be rush try me try me
Make you try me
Mama never talk it gon be hard like this
Life is a war been Dey fight Taichi
If I carry gun no be rush try me try me
Yh
Mama never talk it gon be hard like this
Life is a war been Dey fight Taichi
If I carry gun no be rush try me try me
Oh my G
Come and see
I swear nothing fit to hold my peace
I find rest in the almighty
Too much blessing
For my head and feet
We all do sometimes weep give
Them again and again my G
I gotta be all over
Can't let them drain my energy
Spirit is taking over
Oh aah oh aah
Oh aah oh aah oh
Mama never talk it gon be hard like this
Life is a war been Dey fight Taichi
If I carry gun no be rush try me try me
Written by: Kwame Ye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...