Get the app
Concerts
Charts
Radio Spins
Fast Forward '26
Connect
Download Shazam
Get the app
Concerts
Charts
Radio Spins
Fast Forward '26
Help
sabrina
Faraway
58,881
Music
Faraway was released on August 15, 2025 by Afrobit Productions as a part of the album
Freely
Popular Segments
Song Details
Most Popular
Past 7 Days
00:30 - 00:35
Faraway was discovered most frequently at around 30 seconds into the song during the past week
00:00
00:10
00:25
00:30
00:40
00:45
00:50
01:00
01:20
01:35
02:15
00:00
02:28
OVERVIEW
LYRICS
Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
sabrina
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
sabrina
Composer
Emmanuel Aro Ayomikun
Composer
Samuel Uzoma Onyenucheya
Composer
Michael Awele Kelechukwu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Sparrq
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Oh baby, tell me what it is you want?
Abi e be real love or more?
And if I dey I no go wan comot
Wey e go be like say, and e go be like love potion
I go want make you do me sufree sufree
DnD only you wey disturb me
Only you wey fit do me things like this
You be only one
[PreChorus]
Your matter carry me go places whey I never go
Badbelle get so many bad things they never know about you
Make I dey your body tattoo
Shu bi do bi do ba do oh ah
[Chorus]
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I'm into you
[Chorus]
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I'm into you
[Verse 2]
I fit die untop your matter
The love strong like Mufasa
No retreat no surrender
Only you, only you wey I want
Oh ah
This your love
Di carry me go far away
I feel the heat in my soul
Oh ah
If na fire I go burn no delay
[PreChorus]
Your matter carry me go places wey I never go
Badbelle get so many bad things they never know about you
Make I dey your body tattoo
Shu bi do bi do ba do oh ah
[Chorus]
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
'Cause e sweet pass sukus
And you know I'm into you
[Chorus]
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
'Cause e sweet pass sukus
And you know I'm into you
Written by:
Emmanuel Aro Ayomikun,
Michael Awele Kelechukwu,
Sabrina Wamba Kuegou,
Samuel Uzoma Onyenucheya
Shazam Footer
Follow Us
© Copyright 2026 Apple Inc. and its affiliates
|
Supplier Responsibility
instagram
Share
Path
ic_arrow_out
Google
copy
Loading...
Open in Apple Music
Watch on
Featured In
ALBUM
Freely
sabrina
PLAYLIST
Afro-Soul Mix
Apple Music African
PLAYLIST
Chop Life
Apple Music Afrobeats
PLAYLIST
Motherland Honey
Apple Music R&B
Top Songs By sabrina
Faraway
sabrina
Agility
sabrina
Alone
sabrina
Unstoppable
sabrina
My Africa
sabrina
Saint Tropez
sabrina
Pullover
sabrina & D Smoke
Ojoro
sabrina
NO TIME
sabrina
BAD BOYS (feat. Guchi) [Remix]
sabrina
Similar Songs
Chiom (feat. Young rickky)
Blues kiid
How I Feel
Yemi Alade
Loca (feat. Didi B & Jux)
Qing Madi
Kedike
Chidinma
Look Into My Eyes
Mr P
Love Me
Tiwa Savage
Ifunanya
P-Square
Gimme Dat
P-Square
Sek'hlwile (feat. Usimamane & Fxrgo)
Jerome Jr
Poko
Kizz Daniel
Am Not Alone
Mabi
No Water
Libianca
Woju (Remix) [feat. Davido & Tiwa Savage]
Kizz Daniel
Casanova
Bayanni
My Padi
Yemi Alade
Stay With Me
Drex D
Alone
sabrina
Tomorrow
Yemi Alade