album cover
FRESHMAN
2
African
FRESHMAN was released on December 12, 2025 by ODUWASONIC as a part of the album INFLECTION - EP
album cover
Release DateDecember 12, 2025
LabelODUWASONIC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oduwa
Oduwa
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Osagioduwa Malkin
Osagioduwa Malkin
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Adeyimi Samson
Adeyimi Samson
Producer

Lyrics

When I pull up in my moto
Fine girls dey my control
Dem dey look me like a fantasy
Take a pic iPhoto
Sweet steeze like cocoa
You never see am before
I be really tryna find my way
Break the ceiling
I know say I go find my way
Sweet dreams every night when I count my gain
Money e dey
Shayo e dey
Kele dem dey
Coupe De cale
Everyday dey like holiday
Clear road give me chance
Clear road make dem give me chance
Clear road give me chance
Clear road make dem give me chance
Clear road give me chance
I no fit shout give me chance
You ever seen a freshman like this?
Never!
Wey go make you get down like this?
Never!
Make dem girls shake down like this?
Never!
Oduwa go kpia dem like this
Okay!
You ever seen a freshman like this?
Never!
Wey go make you get down like this?
Never!
Make dem girls shake down like this?
Never!
Aaahh
I get inspired by the wins that I’m taking
I never sleep, every move calculating
Life too sweet, no cap, no faking
Champagne pop, whole team celebrating
Drip to clean, I no need to explain am
From the block to the throne, I ascending am
No backsliding every step I dey take am
Freshman flex, no time, no dull am
Hard currency, whether Pounds or Dollars
Me, I go spend am
Clear road give me chance
Clear road make dem give me chance
Clear road give me chance
Clear road make dem give me chance
Clear road give me chance
I no fit shout give me chance
You ever seen a freshman like this?
Never!
Wey go make you get down like this?
Never!
Make dem girls shake down like this?
Never!
Oduwa go kpia dem like this
Okay!
You ever seen a freshman like this?
Never!
Wey go make you get down like this?
Never!
Make dem girls shake down like this?
Never!
Written by: Osagioduwa Malkin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...