album cover
Sure 4 U
1
Music
Sure 4 U was released on December 10, 2025 by Afro Marvel Entertainment as a part of the album The Ascension
album cover
Release DateDecember 10, 2025
LabelAfro Marvel Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sixties
Sixties
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Mobolanle Mobolaji
Ayomide Mobolanle Mobolaji
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mr Ess
Mr Ess
Producer
BT Audio
BT Audio
Mixing Engineer

Lyrics

Sixties p'on this one again
Oja laye, e she jeje
Paadi farabale, joor ma lo wobe o
Aringini shenu nue nue
Koma lo digba yen, joor ma lo wobe o
Enemies por gangan
Make dem dey hear as I dey talk
Make dem como lop chop
As you dey go, dey face front
Koma lo dull, ko ma gor
Ori agbo, Ori ato
Omo no be tiki-taka-toe
Temi gan ti lo j'eba yo
As I dey pattern for my zone
See as I dey Para for ego
Make pikin no ask me wetin kana-na
Omo if e sure for you ou ou
As e take sure for me e e
Gbori wa, Gbori j'ade
Make you show me say today na today
Omo if e sure for you
As e take sure for me
Beeri wa, beeri j'ade
Make you show me say today na today
Kaasa
Heavy on the dough
No show me for Naira or kobo
Pounds Sterling obodo robo robodo
Yebariba hastala-la lu wego
Yeh yeh
Darling Jesus no let me go
Cause I'm been bad right from time
I've bad from the get go
Kama lulu,Kan ma jijo
Show dem the raging fire, you no fit put assunder
Omo i be talk and do
Me I got a million goons
Tell me the time and the place, make I sabi as e be
Show you say no be only you wey getti craze
Omo if e sure for you ou ou
As e take sure for me e e
Gbori wa, Gbori j'ade
Make you show me say today na today
Omo if e sure for you
As e take sure for me
Beeri wa, beeri j'ade
Make you show me say today na today
O feshe lu
Ayakata
O feshe wo
Ayakata
Gbori wa, Gbori j'ade
Make you show me say today na today
O feshe lu
Ayakata
O feshe wo
Ayakata
Beeri wa, beeri j'ade
Make you show me say today na today
Written by: Ayomide Mobolanle Mobolaji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...