album cover
My Way
205
Hip-Hop/Rap
My Way was released on December 5, 2025 by X recordz as a part of the album CAPTAIN X
album cover
Release DateDecember 5, 2025
LabelX recordz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dubem
Dubem
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Chukwuji Chidubem
Chukwuji Chidubem
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BÄKER
BÄKER
Mixing Engineer
sukaa
sukaa
Mixing Engineer

Lyrics

Girl is you going my way
I for sing for you but I nor be omah lay
Soso nor fit take this pain away
Roll the backi come make I take start my day
My people how una dey?
How una dey wetin dey play?
Me I nor loss na money I dey chase
Mouth nor fit talk wetin I dey face
If I try reason am I swear say man fit craze
Me steady pushin P everyday
Pray make the wire clear no delay
Life is a marathon no relay
But we still dey pop bottles do dorime
I know you want love but I'm built for war
Like c Ronaldo me nor show no Mercy
I keep it cool but small thing when Dey vex me
I came from nothing but still
It's hard to impress me
Who be the bastard
When won dey check me
When I been dey knock
Them been dey shenk me
Before my maye drop nobody send me
Before you block my shine
You got mountains to climb
40 milly for my wrist
You nor fit really waste my time
No time to dey check time
Cus I nor get time
Dem steady go dey hate
Cus dem hate to see me shine
Could see it written all over their face
Back in the days dem nor dey give me face
I'm rocking designers more reasons
Why dem dey hate
If you carry my matter for your head that shit fit blow up your brains
I'm up dawn till dawn I swear I never
Sleep for days
I nor fit sleep for days, na money I Dey chase
The kind money I dey find if I see am na to pack am
Your kele dey with me she know over here it's akwabaa

Written by: Chukwuji Chidubem
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...