album cover
Rari
3
Afro-Beat
Rari was released on December 12, 2025 by Heedtildawn, Distributed By ALTurnatyyv (Critic CIrcle) as a part of the album HEED
album cover
AlbumHEED
Release DateDecember 12, 2025
LabelHeedtildawn, Distributed By ALTurnatyyv (Critic CIrcle)
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ibrahim Tolid
Ibrahim Tolid
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ibrahim Tolid
Ibrahim Tolid
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kidda X
Kidda X
Mixing Engineer, Assistant Mastering Engineer
Rvmen
Rvmen
Producer

Lyrics

Begin to log off
Wish a **** got love but they try throw hate on me
Uhhh
Been dey study your body
We no be small pikin
Why not throw the yansh on me
Uhh
We come hear story
Rari
Touch your body ee
Or take my hands off me
As she sip liquor she turn spirit
Whine shawty
Nor go waste all the beat
I wish she kiss and please and rizz inside
She says lies of course
Body sharp she be two of us
Bye bye
E don burst
Sufferey do the waka
Make the matter nor cost
Us
Gucci and the purse
Or hugo boss
Shebi is it by force
Make we dey together
Wetin you want get am
Spending handful cheddar
And we go lie together
Ahhh
If I hurt you never
We go live forever ahh
Not you never
I'm so intooo
Girl I'm into you
Fine girl yeah I'm into you
She do me strong something
Her body
Body too bad
Vanilla
Rari
Touch your body ee
Or take my hands off me
As she sip liquor she turn spirit
Whine shawty
Nor go waste all the beat
I wish she kiss and please and rizz inside
She says lies of course
Body sharp she be two of us
Bye bye
E don burst
Sufferey do the waka
Make the matter nor cost
Us
Gucci and the purse
Or hugo boss
Shebi is it by force
Written by: Ibrahim Tolid
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...