album cover
100
8
Afro-Beat
100 was released on June 24, 2025 by Big Maine as a part of the album Morale & Groove
album cover
Release DateJune 24, 2025
LabelBig Maine
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Big Maine
Big Maine
Background Vocals, Vocals
RAJI DAMILARE EMMANUEL
RAJI DAMILARE EMMANUEL
Chorus
COMPOSITION & LYRICS
RAJI DAMILARE EMMANUEL
RAJI DAMILARE EMMANUEL
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Big Maine
Big Maine
Mastering Engineer
Maine Sounds
Maine Sounds
Mixing Engineer

Lyrics

100 for **** wey Dey struggle wey Dey hustle on their toes on the street on their own
Some are dead e show say wey d grace God give you no be joke ah
Keep struggling keep hustling keep fighting on your own
Believe believe believe believe believe
Ups and down ups and downs I no Dey frown
Where is my crown where is my crown I no Dey frown
Ups and downs ups and downs why me ooo
Believe believe believe
100 for **** wey Dey hustle wey Dey struggle wey Dey bustle on the street on their own
Some are dead e show say the grace God give you sef my Broda I say my broda no be joke ooo
Keep hustling keep struggling keep working keep praying
Believe believe believe believe
One man for him self one man for himself
One man mopol I say Dey for my self
I Dey for my self I dey for myself
Everything I do I say Dey for my sef
One man for him self one man for himself
One man mopol I say Dey for myself
Believe believe believe
Aiye akamaraaa
Oluwa loloseleyi
Believe believe believe
Ups and downs ups and downs
I no Dey frown
Where is my crown where is my crown
I no Dey frown
Ups and downs ups and downs
Why me oo ahh say
100 for **** wey Dey struggle wey bustle on the street on their own ooo on the low
Ah Believe
My **** on the street wey Dey hustle ooo
100 100 for **** wey struggle
Believe believe believe
100 for **** wey Dey struggle wey Dey hustle wey Dey bustle on the street on their own
Some are dead e show say the grace wey God give you sef my Broda I say no be joke ooo
Believe believe believe believe Tnxyal
100 for **** wey Dey struggle wey Dey hustle wey Dey bustle on the street on their own
Some are dead e show say the grace wey God give you sef my Broda I say no be joke ooo
Belive belive belive
Keep hustling keep struggling keep praying
Thank you lord Tnxyal Big Maine
Written by: RAJI DAMILARE EMMANUEL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...