album cover
Guilty
9
Music
Guilty was released on December 5, 2025 by Independent as a part of the album Guilty - Single
album cover
Release DateDecember 5, 2025
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
BigZee
BigZee
Performer
Bamshak Haruna
Bamshak Haruna
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bamshak Haruna
Bamshak Haruna
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ricko Ali
Ricko Ali
Mixing Engineer, Mastering Engineer
Jesse Alama
Jesse Alama
Producer

Lyrics

This one na crime I no go fit to lie
Your body tempting girl you know the vibe
You tell lies even though na crime
I still dey buy them them cause I no dey mind
Turn bolobolo for your matter
Anyhiw wey Dem be I fit to fight them
Me no send if them sabi your fada
Bad boy me go dey for your matter
Gan Gan Gan
Turn bolobolo for your matter
Anyhiw wey Dem be I fit to fight them
Me no send if them sabi your fada
Bad boy me go dey for your matter
Gan Gan Gan
 
Chorus
For your love girl am guilty
Jowo baby make u reason mi
This our love no be felonyyyyoo
We no get season ×4
Verse 2
We no no getti season. (Season joor)
Na you be the reason .
For the main time
lock me for your prison
Cox I no get a reason
2 want go
It's been a year today
For a long time I'm here to stay
We go dey fine any where we dey
For my heart be like plenty space 🚀
Turn bolobolo for your matter
Anyhow wey Dem be I fit to fight them
Me no send if them sabi your fada
Bad boy me go dey for your matter
Gan Gan Gan
Turn bolobolo for your matter
Anyhiw wey Dem be I fit to fight them
Me no send if them sabi your fada
Bad boy me go dey for your matter
Gan Gan Gan
For your love girl am guilty
Jowo baby make u reason mi
This our love no be felonyyyyoo
We no get season ×4
Written by: Bamshak Haruna
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...