album cover
Loner's path
album cover
Loner's path was released on December 6, 2025 by SUNCHILD as a part of the album Loner's path - Single
December 6, 2025
LabelSUNCHILD
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

The reedim ah nah
huh huh huh
Ah dutty whyne all day
Say we ah go hard but they kyant contain
Dem ah goan whyne pon this
On jah me serious
Took me a while to decode it
Me on the way to the top no man can stop it now
Give them gbedu wey go make them faraya huh huh
Got no one to call my gee
so i just dey run my thing
I dey do am on a lowkey
Dem dey do like say dem no see me
Many blessings all i seee
Me no send who hustle pass me
I go do am like an o gee
Dem go see say me no be novice
Say i know that I'm a loner
So if you look me bad e be nothing e go do
If you got me then i got you back
Mhen i wish you well if you do the same too
Hmmmmmmmmm
Lonely journey to the stardom
I won't cry if it's lonely at the top
Because e get plenty friends wey dey act like foe
E get plenty snakes wey wan stop that glow
I'm locked in and I'm in my zone
Got the personality of a lonely wolf huh huh
Got no one to call my gee
Xo i just dey run my thing
I dey do am on a lowkey
Dem dey do like say dem no see me
Many blessings all i seee
Me no send who hustle pass me
I go do am like an og
Dem go see say me no be novice
Say i know that I'm a loner
So if you look me bad e be nothing e go do
If you got me then i got you back
Mhen i wish you well if you do the same too whao whao
Got no one to call my gee
Xo i just dey run my thing
I dey do am on a lowkey
Dem dey do like say dem no see me
Many blessings all i seee
Me no send who hustle pass me
I go do am like an og
I'm the reedim ah nah
Written by: Olalekan Moses Ajeigbe

Loading...