album cover
Godfidence
16
Hip-Hop/Rap
Godfidence was released on December 5, 2025 by SoulJah as a part of the album Godfidence - Single
album cover
Release DateDecember 5, 2025
LabelSoulJah
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Goodness Marvelous Ifeanyi
Goodness Marvelous Ifeanyi
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Goodness Marvelous Ifeanyi
Goodness Marvelous Ifeanyi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gkeyz studio
Gkeyz studio
Mixing Engineer

Lyrics

God the father God the son
See the matter don dey choke me
I no get who to call
I dey try to dey patient
When e go reach my turn
Shey na u mah give me talent
No go watch me fall why u go watch me fall
Na that matter I carry come
People wey dey call me cartel fake like silicon
So u mah wey dey pray for rain
You ghats ready to deal with muds
As u dey pray for fame u ghats know say some go be oops
God of Elijah can u send funds first
As ur souljahs make your men dem flex
Chaii this haters ready to laugh
But I get Godfidence one hundred
Lord na figure wey dey yan nuu nuu
Your child nuu nuu
Anybody try to stop me make dem all fall
Make tunder play 9 nuu nuu
Strike nuu nuu
Anybody wey dey pray say make I no score
So I go grind till I die
Cause I believe say u dey myside
Pple wan been chop me like mishy
Got my eyes on the price
Anything Im doing oluwa is verified
Though na my knowledge and my time I sacrifice
Lord for this journey dey my front and back
I was lost but with you I'm found
Bro
Front and back tire no dey jam
When I get God who dey try around
Kiloshele bayii
God the father god the son
See the matter don dey choke me
I no get who to call
I dey try to dey patient
When e go reach my turn
Shey na u mah give me talent
No go watch me fall
Why u go watch me fall
Na that matter I carry come
People wey dey call me cartel fake like silicon
So u mah wey dey pray for rain
You ghats ready to deal with muds
As u dey pray for fame u ghats know say some go be oops
If you dey with me throw ur hands up
If you get believe then you get God
Chaii I must to make am cause my mind strong
En talk say him go give me 7 times everything I lost
God bless the reading of his words
So I call am talk and do (ekueme)
Baba na baba
Him dey show up where dem table my matter
Push me forward tell me make I dey waka
Wen d world Dey pull me down chukwu bu onye nzoputa
I found my way and tried to sare sare
Poverty no funny
No just try to touch me for body
Mo gbono feli feli
All of them dey try to be like me
Ko de si eni ke ni
Omo kon to da bi merin
I dey too busy watering my own plans to check who him own green pass
I'm Busy with my fucks make dem use hand
How the fuck I wan take loose guard
If everyone is against me then everyone will lose Mann
God the father god the son
See the matter don Dey choke me
I no get who to call
I dey try to dey patient
when e go reach my turn
Shey na u mah give me talent
No go watch me fall
Why u go watch me fall
Na that matter I carry come
People wey dey call me cartel fake like silicon
So u mah wey dey pray for rain
You ghats ready to deal with muds
As u dey pray for fame u ghats know say some go be oops
Written by: Goodness Marvelous Ifeanyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...