album cover
Say Less
20
Afro-Pop
Say Less was released on December 12, 2025 by TRAP HOUSE BOIZ as a part of the album Till I Freezo - EP
album cover
Release DateDecember 12, 2025
LabelTRAP HOUSE BOIZ
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
ZIGLA
ZIGLA
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chibuzo Jude Omene
Chibuzo Jude Omene
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Majikzeel Onyeigba
Majikzeel Onyeigba
Executive Producer

Lyrics

All my guys ballers
Anything you want you make you Talk am
I love my life oh
Shun am
Wetin you dey talk I no dey hear am
She dey come my side oh
Oya
Na today I go killy person daughter
She dey come my side oh
Oya
Say na today I go killy person Daughter
Mana overtaker for the highway
I no go let man run my race
Overtaker for highway
I no go let man run my race
Ah ah ah
I just dey find money oh
Ah ah ah
Na dem dey find trouble oh
Ah ah ah
I just dey find money oh
Ah ah ah
Na dem dey find trouble oh
Ladies and Gentlemen
Z to the A baby in the building btw
Ha ha haaaa
**** be saying more doing less
Who dem **** curse prolly who the Lord bless
Cos they moving north they say we be wild west
Yeah we use to starve now we can't even digest
Can't forget em days your mama say we bad friends
See em frown their face no dey joke around here
When money no dey e fit to cause madness
What they trynna take we ready to dash dem coz
Yeah I'm trynna get my cake up
Right before I take off
I don't care what they say
I try to do my thing my way
Written by: Chibuzo Jude Omene
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...