album cover
Kush!!
97
Afro-Beat
Kush!! was released on December 23, 2025 by EmFrayo as a part of the album Kush!! - Single
album cover
Release DateDecember 23, 2025
LabelEmFrayo
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Lyrics

Intro;
Feeling High o
Am Feeling High o
Even many times I\'m staying on my zone
Hook;
I know say no We no love each other
So many miles i cover
So many pains i cover
It\'s alright
I know I\'ll conquer
Chorus;
Na only me know wetin dey my shoes
So I\'m feeling
High am feeling High
Be like i don lose single
Na only me know wetin dey shoes
Get nacked and sleep in thermAcool
Ebami gbe igbe esin ye ka ma Kush
E no bad energy for my hood
K\'everybody ke soji ke laju
Ebami wey igbeesin yen ka jo
Kush Kush Kush
Second Verse;
New way New Record
Emi niire kan
Base on the record
Yes i be baddy man
Get the Record
Because of Judas
Block my kuda
Zero clinching nse lon bu wa
Them no pick nigba ipkanju wa
So i go harder
I hustle hard
But anyway I\'m triumphant
(Triumphant)
Triumphant by far by far
(Oh by far)
Hook;
I know say no We no love each other
So many miles i cover
So many pains i cover
It\'s alright
I know I\'ll conquer
Chorus;
Na only me know wetin dey my shoes
So I\'m feeling
High am feeling High
Be like i don lose single
Na only me know wetin dey shoes
Get nacked and sleep in thermAcool
Ebami gbe igbe esin ye ka ma Kush
E no bad energy for my hood
Outro;
But anyway I\'m triumphant
(Triumphant)
Triumphant by far by far
(Oh by far)
I know say no We no love each other
So many miles i cover
So many pains i cover
It\'s alright
I know I\'ll conquer
Written by: Odeh Fidelix Friday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...