album cover
Hussla
26
Afro-Beat
Hussla was released on December 8, 2025 by Omoanna UK as a part of the album Hussla - Single
album cover
Release DateDecember 8, 2025
LabelOmoanna UK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Godfrey Adikwu
Godfrey Adikwu
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Godfrey Adikwu
Godfrey Adikwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Godfrey Adikwu
Godfrey Adikwu
Engineer

Lyrics

Yo Yo Yo Yo
Yo Yo Yo
Yo Yo Yo Yo Yo
Say na me be their Baba
Dropping this Bazooka
Ami na tiné wa pà pà ah
Original Oyi k'Anna
Say na me be their Oga them follow all my orders
Small body, my money longer
You no fit see me John Cena
Ay
If you be Hussla, Oyine Jabogam
Na me them talk about, Oyine mabota
I be Tinubu Jagabam, I be feeling like Machalla
Ah where the money dey
Na wetin bring me here
Angelina Monalisa Auntie Edna
Pull you all round to where I be at
Eh
Take my postcode fly you around Casablanca
Na where I be at
Na where I be at
Na where I be at
Na where I be at
Aye yei yeah
Ahhh
Yo Yo Yo
Yo Yo Yo Yo Yo
Ay If you be Hussla, Oyine Jabogam
Na me them talk about, Oyine mabota
I be Tinubu Jagabam, I be feeling like Machalla
Ah where the money dey
Na wetin bring me here
Aye Ye Ye Ye
Aye Ye Ye
Ahhhh you're wet with De Rain
Aii
Angelina Monalisa Auntie Edna
Pull you all round to where I be at
Eh
Written by: Godfrey Adikwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...