album cover
DEBI
7
Music
DEBI was released on November 30, 2024 by PHOENIX ENTERTAINMENT LLC. as a part of the album LITTLE & MIGHTY - EP
album cover
Release DateNovember 30, 2024
LabelPHOENIX ENTERTAINMENT LLC.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Owan Jo
Owan Jo
Performer
Joseph Van-Ghansah
Joseph Van-Ghansah
Background Vocals, Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Van-Ghansah
Joseph Van-Ghansah
Songwriter
Jonathan Addoquaye Akwei
Jonathan Addoquaye Akwei
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jo Quaye
Jo Quaye
Producer, Mastering Engineer, Assistant Mixing Engineer

Lyrics

[Verse 1]
I no fit chase you around like a zombie
I'm only wanting the chance to call you mummy
You fall my hand many times, but I forgive
Why you dey do me like sey I be Johnny?
All of your friend them know sey I tried, I tried
Gave you my love and my money and time, and time
You put pepper for my eyes, I cried, I cried
Now I no do again, bye-bye, bye-bye
[PreChorus]
Kwani kwani dɔ deɛ me mpɛ me mpɛ
So many things wey I do wo'anhwɛ wo'anhwɛ
I no be Mr. Money like Asake, Asake
Yet, I gave you everything 'cause I care, I care
[Chorus]
Debi, debi, you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi, debi, you go remember me, yeah
You do me bad but me de ama nyame, ooo
Debi, debi, you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi, debi, you go remember me, yeah
You do me bad, bad, yeah, bad
[Verse 2]
Why, oh, why, darling?
Why, oh, why, darling?
[Verse 3]
Girl, you gave me your word to be on my side forever
And I gave you my word to be your **** for life
Me, I no fit stand to share my bebe with another
Yes, I understand you must have found somebody better
[Verse 4]
I gave you love even more than you gave back
All the boys only after your bunda
So why you make them put we asunder?
I thought we was gonna be forever
Girl, you make my brain don scatter
Gave you love even more than you gave back
All the boys only after your bunda
So why you make them put we asunder, ah?
[PreChorus]
Kwani kwani dɔ deɛ me mpɛ me mpɛ
So many things wey I do wo'anhwɛ wo'anhwɛ
I no be Mr. Money like Asake, Asake
Yet, I gave you everything 'cause I care, I care
[Chorus]
Debi, debi, you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi, debi, you go remember me, yeah
You do me bad but me de ama nyame, oooo
Debi, debi, you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi, debi, you go remember me, yeah
You do me bad, bad, yeah, bad
Written by: Jonathan Addoquaye Akwei, Joseph Van-Ghansah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...