album cover
Feel Nothing
96
Afro-Pop
Feel Nothing was released on January 14, 2026 by Toriam as a part of the album Feel Nothing - Single
album cover
Release DateJanuary 14, 2026
LabelToriam
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Toriam
Toriam
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Toritseju Joshua Amuka-pemu
Toritseju Joshua Amuka-pemu
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
9INE
9INE
Producer

Lyrics

Nibo lo wa when I kolo by myself
And I no see no one love
I be caught up on my own
And I can't, can't trust no one
I no fit to jeko omo
Dem no really wish me well
Dem dey follow me for back
And I for like omotola
But she no dey for me like that
She wants some balenciaga, rollie rolling
My bank e no go smile
I no like Shima wey no calm
I know say as bad as e bad
I no fit to come waste my time I must to make it out on time
I Can't feel nothing, is there something
Are we alone, I want to know
Shey you Dey with me, is there something
Are we alone, I want to know
Slowly letting go, I no want nobody
I no want nobody
I'm Slowly letting go, I no want nobody
I no want nobody
And I for like omotola
But she no dey for me like that
She wants some balenciaga, rollie rolling
My bank e no go smile
I no like Shima wey no calm
I know say as bad as e bad
I no fit to come waste my time I must to make it out on time
I Can't feel nothing, is there something
Are we alone, I want to know
Shey you Dey with me, is there something
Are we alone, I want to know
Slowly letting go, I no want nobody
I no want nobody
I'm Slowly letting go, I no want nobody
I no want nobody
Written by: Toritseju Joshua Amuka-pemu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...