album cover
Ginger
390
Dance
Ginger was released on December 12, 2025 by SOF Recordings, Jagz Nation, B.A.H.D Guys as a part of the album Ginger - Single
album cover
Release DateDecember 12, 2025
LabelSOF Recordings, Jagz Nation, B.A.H.D Guys
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Igho
Igho
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Jesse Abaga
Jesse Abaga
Songwriter
Folarinde Falana
Folarinde Falana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Igho
Igho
Producer
Big Doche
Big Doche
Recording Engineer
SWAPS
SWAPS
Mixing Engineer

Lyrics

Jaga
I no dey trust their ways
Dem too dey follow Jago just to watch man craze
Oya make I crush my blaze
Make I dey enter motor make I touch down base
Bar Man, Bring my beer
Mama told me Jaga if you think don't fear
Pull it out of your hair
Bullet in the air
They asking where the album, I say sooner than near
Ah, I no dey dance their tune
Jaga na Elon Musk, I dey plant on moon
If I get hustle for night, I dey start by noon
I dey sleep well, in my heart there's room
I remember them days with my mat and broom
Eyes wide shut like a bat I flew
Now I dey get things wey I want and do
Make we follow the matter, make we act part two
Oya where the crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Oya make we ginger
Crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Oya make we Ginger
Lamborghini Gallardo
Eh, ballers choke, shey omo Cristiano Ronaldo
We no dey dull o
We don ready to ball like no tomorrow
I no go carry come but kele go follow
Dollars still dey for motor
Cause they see when I step out the car
See am for the steez, you go know who got the par
Levels to this shit, you cannot bring down the bar
When I'm talking to Rashida, tell am dis night go bad
She say that place you dey go, e dey flood like suna
Brother Brother Shina, no go die for puna
Oya shoot your shot, Omon Shina Peters
This your sauce nothing could have prepared me
But not withstanding, if you dey find Prince Charming
I'm not the one o, I dey tell you sincerely
I just want to party
I just come do faaji
Jago na my padi
Oya where the Crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Oya make we Ginger
Crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Oya make we Ginger
Oya where the Crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Make we Ginger
Crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Make we Ginger
Written by: Folarinde Falana, Jesse Abaga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...