album cover
Sinner (Freestyle)
8,535
Music
Sinner (Freestyle) was released on July 23, 2024 by Usmanial Vibez as a part of the album Nothing Last Forever
album cover
Release DateJuly 23, 2024
LabelUsmanial Vibez
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM84

Credits

PERFORMING ARTISTS
Usmanial Vibez
Usmanial Vibez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Imole Ikorodu
Imole Ikorodu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Showlex
Showlex
Producer

Lyrics

Sinner ah an
Call me usmanial
Hahaha
Showlex the gifted one
Sinner ah an
I'm a sinner ah an
No be say me self I no dey try my best
I try my best and I leave the rest
E get many things wey dey bother me
Mobanuso malo ba eniyan so
Man just dey on a low key
Man gats to hustle on a low key
Man just to pray to God o
Make oluwa show me the way
Man must to hustle
If you no hustle wetin you go chop oo
Man get family for house
Man get family for house oo
Iya n'be nile wey she dey wait for me
Baba n'be nile wey he dey wait for me
I believe in God oo
I believe in God oo oo eh
Meself I want chop life oo
If life chop me wetin be my gain oo eh
Meself I want go far away
Meself I want go far away
I know say I be sinner
Sinner know say he be sinner
Sinner like to chop like a sinner
Sinner like to do like a sinner
I know say I be sinner ah
Sinner like to do like a sinner
Sinner like to chop like a sinner
Sinner like to do like a sinner ah an
I know say I be sinner
Na why me I dey pray for forgiveness oo
Oh I go steal from devil
And I go run to Jehovah my God oh yeh
Oluwa still dey my back
I no fear anybody eh eh yeh eh
I dear poverty and I fear God
Make oluwa show me the way eh
Meself I want chop life o
If life chop me wetin be my gain o eh
Meself I want go far away
Meself I want go far away
I know say I be sinner
Sinner know say he be sinner
Sinner like to chop like a sinner
Sinner like to do like a sinner
I know say I be sinner ah
Sinner like to do like a sinner
Sinner like to chop like a sinner
Sinner like to roll like a sinner
I know say I be sinner
Sinner know say he be sinner
Sinner like to chop like a sinner
Sinner like to do like a sinner
I know say I be sinner ah
Sinner like to do like a sinner
Sinner like to chop like a sinner
Sinner like to do like a sinner
I know say I be sinner ah ah oh hu yeh eheh
Hmm sinner like to roll like a sinner
Make oluwa show me the way
Make oluwa forgive me eh eh
I be sinner
I be sinner
I be sinner an
Written by: Imole Ikorodu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...