album cover
Para
437
Afrobeats
Para was released on October 10, 2024 by 2MG World Records as a part of the album Para - Single
album cover
Release DateOctober 10, 2024
Label2MG World Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mophty
Mophty
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oppong Emmanuel
Oppong Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mix Master Garzy
Mix Master Garzy
Producer

Lyrics

(When adey hung ebi your body I want to eat)
(Baby your body no get a competee)
Mophty ehh eh
Chichi
I get cord baby come gimme spinal
The feeling no be kind of
Girl I must say you look good in designer
Ahhh
Whatever you say baby that one bi final
The way you do me no be normal
Your body no be man only God wey design am
Ahhh
Oh baby you're mine
No lie
Make you give it to me baby one night
Wonim sɛ wonni menkyɛn aa mɛyɛ shi
Na sɛ megyae wo baby no be option
Oh baby you're mine
No lie
Make you give it to me baby one night
Wonim sɛ wonni menkyɛn aa mɛyɛ shi
Na sɛ megyae wo baby no be option
Aaahhh
Para
Show me body make we para
Carry me go see your father
Tonight me den you go runna wayyy
Para
Show me body make we para
Carry me go see your father
Tonight me den you go runna wayyy
When adey hung it be your body I want to eat
Baby your body no get a competee
So many girls wey my eye dey see
But only you wey dey make my heart dey beat
Bom gaga
Same time gimme the charger
Baby I never go watch you say make you suffer
Shegey
Stop playing ano be soccer
Sing for your body abi Terry Bonchaka
Oh baby you're mine
No lie
Make you give it to me baby one night
Wonim sɛ wonni menkyɛn aa mɛyɛ shi
Na sɛ megyae wo baby no be option
Oh baby you're mine
No lie
Make you give it to me baby one night
Wonim sɛ wonni menkyɛn aa mɛyɛ shi
Na sɛ megyae wo baby no be option
Aaahhh
Para
Show me body make we para
Carry me go see your father
Tonight me den you go runna wayyy
Para
Show me body make we para
Carry me go see your father
Tonight me den you go runna wayyy
(Oh baby you're mine)
(No lie)
(Make you give it to me baby one night)
(Wonim sɛ wonni menkyɛn aa mɛyɛ shi)
(Na sɛ megyae wo baby no be option)
Eii eii eii eii
(Oh baby you're mine)
(No lie)
(Make you give it to me baby one night)
(Wonim sɛ wonni menkyɛn aa mɛyɛ shi)
(Na sɛ megyae wo baby no be option)
Eii eii eii eii
(Para)
(Show me body make we para)
(Carry me go see your father)
(Tonight me den you go runna wayyy)
Written by: Oppong Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...