album cover
So Lonely
2
Music
So Lonely was released on February 22, 2025 by Brahym as a part of the album Cecelia - EP
album cover
Release DateFebruary 22, 2025
LabelBrahym
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM192

Credits

PERFORMING ARTISTS
Brahym
Brahym
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Abraham Adakole Ankpa
Abraham Adakole Ankpa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Brahym
Brahym
Producer
Run it soundz
Run it soundz
Executive Producer

Lyrics

Some times life sweeter than sugar
Sometimes life bitter than death hmmmm
Me girl won cry me ah river yeah yeah
She gimmi something o
Wey sweeter than head
But na the money I dey find
Wey dey make her think say
I know won give her all my time
I just wanna reach my prime
And I know it take a lot of sacrifices at the same time
Ita journey of a thousand miles
Life doesn't always give what you want sometimes though
It may be hard for you to understand
But if I ever do you wrong abeg you please
See me I apologize
Man so lonely o no go lie ah man too lonely
Ah ah ah ah ye ye
Ah ah ah ah ye ye
The search fi the money make ah brother man too lonely
Ah ah ah ah ye ye
Ah ah ah ah ye ye
Me ah know won jogodo
Fast life like shororo
Cos even if I fail na them go still dey kpolongo
So me afi let them know
Say me know be olodo
Cos e dey my head and my body just like ororo
Uhhhh fake love many times wey me see
Lot of real friends turn me real enemy
Uhhh no one fit to see what me ah see
Even me girl thinks me ah live in fallacy
But she don't know say
Na the money I dey find
Wey dey make her think say
I know won give her all my time
I just wanna reach my prime
And I know it take a lot of sacrifices at the same time
Ita journey of a thousand miles
Life doesn't always give what you want sometimes though
It may be hard for you to understand
But if I ever do you wrong abeg you please
See me I apologize
Man so lonely o no go lie ah man too lonely o
Ah ah ah ah ye ye
Ah ah ah ah ye ye
The search fi the money make a brother man too lonely
Ah ah ah ah ye ye
Ah ah ah ah ye ye
Man so lonely only success fi comfort I wowo
Ah ah ah ah ye ye
(Uh lard o)
Ah ah ah ah ye ye
Fi the matter fi the matter fi the muller fi the raba manna afi go the extra miles wowowowo
Ah ah ah ah ye ye
Ah ah ah ah ye ye
Written by: Abraham Adakole Ankpa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...