album cover
Forgive
5
Music
Forgive was released on May 29, 2025 by Danny Tee as a part of the album TRAFFIC
album cover
AlbumTRAFFIC
Release DateMay 29, 2025
LabelDanny Tee
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

PERFORMING ARTISTS
Danny Tee
Danny Tee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adebayo Oluwafemi Taiwo
Adebayo Oluwafemi Taiwo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
El Vibes
El Vibes
Producer

Lyrics

Edumare forgive me
I do ganja a lot,
If e no Dey body I be lost in thought Edumare Tori
Na u dem insult o
You let d devil shame me I know you’re involved o
Bless me
So can I live that grace bless me, you wash my sins away bless me
Bless me
Oju miii tii rii oun ti baba mi oriri, As akobi ebi ma Shey oun iran mi Oshey ri,And my eyes dun see 10, Cuz my helper Dey on dnd, Omo olorun Ku sinu isee,Moshey dupe, pe moro oun mu je
Bless me
So can I live that grace bless me, you wash my sins away bless me
Bless me
 Ereke wi Ereke Ji,don’t burst my phone if its not the goodies, and I don’t give a damn if not about the kudi, save my team make we wipe d lobby
Ogun Alcatraz bi Ogun Babylon but we won but we won hallelujah ori to dun lati judah, La won orun mafi juba, On d days that we sober
Edumare forgive me
I do ganja a lot,
If e no Dey body I be lost in thought Edumare Tori
Na u dem insult o
You let d devil shame me I know you’re involved o
Bless me
So can I live that grace bless me, you wash my sins away bless me
Bless me
* Preview Start Time -
* Release Date -
Written by: Adebayo Oluwafemi Taiwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...