album cover
Awe
3
Afro-Beat
Awe was released on September 29, 2025 by Slim tee as a part of the album Awe - Single
album cover
Release DateSeptember 29, 2025
LabelSlim tee
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Slim tee
Slim tee
Performer
Saint Moray
Saint Moray
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Sunday
Joseph Sunday
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Slim tee
Slim tee
Producer

Lyrics

Comment allez voux Je'mappele Saint Moray o
Je'mappele Saint Moray o higher
I use garri do breakfast lunch and dinner
Back then i was smoking sativa
Don't you ever fuck with my giza
Fuck whoever dey give you liver
But I know sey one day e go be
Many blessings wey me go see
But I know sey one day e go be
Ọmọ ọpẹ' dẹ' ma gbéra
Awe o awe o
Ajeh moma gbewọn trabaye o
Baami o gbami o
I just dey hustle i no wan go astray o
Maye o maye o
Make hustler just jam one maye o
Awe o awe o
Ajeh moma gbewon trabaye o
Music is my top priority
You know music is what I fantasy
Óta lẹ'nu bipe wọn fatasi
For my headset it's so fantastic
Anybody wey want to hinder me
Holy thunder fire ham for me
Hustling everyday just to make money
Kin tọ'jú mumsy tọjọ' family
Whenever i'm sad me i play music
Whenever i'm happy i play music
Amapiano tabi afrobeat
It's ringing in my head like akosori
Kan to le mi ba oti bo sori
You know me I do my shiii differently
Kan to lemi ba oti bo sori you
Know me I do ma shii differently
Awe o awe o
Ajeh moma gbewọn trabaye o
Baami o gbami o
I just dey hustle i no wan go astray o
Maye o maye o
Make hustler just jam one maye o
Awe o awe o
Ajeh moma gbewon trabaye o
Written by: Joseph Sunday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...