album cover

Destiny

2Music2025
album cover
Destiny was released on August 27, 2025 by Apraixe as a part of the album Untold Reign - EP
ReleasedAugust 27, 2025
LabelApraixe
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

If many people turn dem go know
If dem turn dem go know
Cos this world e go know my name
Okay nahh
It’s been on my mind since I Dey small
Steady on my mind but I no sure
Bitches full my front but I Dey strong
Ohh nahh nah
frenemies been come I been give them again
Life na turn bu turn but I no fit sleep again
Cos I won may my enemies frustrate ohh
Better days come
For this life omo
Nobody go know tomorrow
So my brother no go do me bad again ohh
Cos we fit Dey help each other Dey go ohh
Me I Dey believe cos I Dey on God ohh
I Dey mind my business
But there eye e still Dey
Dey focus on my goals
Cos my fam e still Dey
Nobody fit stop wetin God don move
Ehh ehh ehh ehhh ehhh
From bro to a gonner
Watch who you call you brother
Dem won see you for one corner
But my grace no fit to fall down
Dem call me a loner
But I won make mama proud ohh
That thing you do e no nice ohh
I go make family proud ohh
Form ojuelepgba to port harcourt
Buy dramatol cos I don try
Waiting on the road but dem no send me again
Ohh nah nah
U fit catch me for night cos I no Dey sleep again
Dem fit lash but I no won talk
Never never slow cos I no won stop again
Ohh nah nah
Thankful to papa God give me strength to Dey
Steadily grinding omo we no go stop
Never don dey summer cos we no go stop ehh
Till I get the dollar omo no long talk
I Dey thank papa God
Na ein give me the strength to Dey
Cause if not for him I no fit Dey today ohh
Cause this world we Dey Omo the evil Dey ohh
Ehhh ehhh ehh ehh ehh
From bro to a gonner
Watch who you call you brother
Dem won see you for one corner
But my grace no fit to fall down
Dem call me a loner
But I won make mama proud ohh
That thing you do e no nice
I go make family proud ohh
Written by: Alozie Praise

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...