album cover
Red Eye
2,920
World
Red Eye was released on February 5, 2025 by Tooxtraloaded Inc as a part of the album Red Eye - Single
album cover
Release DateFebruary 5, 2025
LabelTooxtraloaded Inc
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dannyboi HNR
Dannyboi HNR
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Haruna Muhammed
Haruna Muhammed
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hrs Mix
Hrs Mix
Producer

Lyrics

O le pemi lo Honorable kon
I say for the street wey we Dey everybody get choco
Boys no dey smile even girls no Dey joke ooo
Anybody fit show you red eye
But as long as you dey hustle Omoyami koni sofo
It’s a cold world so I came with aaa Procold
Wan leni bama gaaa o gbodo fidi joko
Lodun yi awon ota mi won ti rogo ooo
Omo wereey wan da mi mo ni sango
I’m up all night
I Dey online
Make them no commot me for line
Make them no go commot me for line
Ountimo fe ni credit alert
Go down on my knees I pray to Jah
Achieve all me goals if them no commot me for 9
Make them no go commot me for 9
Make vigilante no hold for night eeh
Hunn hunn huunnnnn
(Make vigilante no hold me for night)
Hunn hunn huunnnnn
(Make vigilante no hold me for night)
Hunn hunn huunnnnn huunnnn
(Oun timo fe ni credit alert)
Iro too sweet shugbon truth is bitter
Blood is thick shugbon money is thicker
Agidi ko nofin leko
for me to cap I will rather commot my fila
When things rough I dey call my dealer
Tomo lile’n fi werey wor sativa
Iwo shati ni kaluba ko guide
Even your picture no need filter
Eni to fori gbe lo lari mo
If he no be money I go pick up
Make my Aza get more than 7 figures
Ati da eshe only Jah fit forgive us
Don’t wanna go back to when I no get shibo
Nigba ti omo oba o ri eni foju jor
Omo if I show u love me I do am pelu okan kan ati inu kon
I’m up all night
I dey online
Make them no commot me for line
Make them no go commot me for line
Ountimo fe ni credit alert
Go down on my knees I pray to Jah
Achieve all me goals if them no commot me for 9
Make them no go commot me for 9
Make vigilante no hold for night eeh
Hunn hunn huunnnnn
(Make vigilante no hold me for night)
Hunn hunn huunnnnn
(Make vigilante no hold me for night)
Hunn hunn huunnnnn huunnnn
(Oun timo fe ni credit alert )
Written by: Haruna Muhammed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...